Lagos to Kampala cover
Lagos to Kampala

Lagos to Kampala

Runtown, WizKid

Lyrics

The girl them wan take photo

Them love me them love the guy for igboro

Brother live no be two

That's why right now my last name na yolo

And nowadays we dey keep am on the low low

But if na jangolo all on mine me solo

Na so the boy go

From the ghetto to international

I say Lagos to Kampala

Say na we dey make the place catch fire

London to New York to Kigali

Huh all the ladies just dey look for me

Lagos to Kampala

Say na we dey make the place catch fire

Runtown and Wizziy don't go funny

Oh all the girls just dey fight for me

Thank God say God no be man

Thank God for the money in the bank oh

Me am just sticking to the plan

Me am just winning every time oh

And my money on my mind

And my mind on my matter

Mind on my matter ehh

24/7 say the boy just dey waka eh

Boys just dey waka eh

On the low I wanna tell you all the things wey you know no

I say for ghetto on the street wey I dey

I just dey hustle I dey pray make I blow

But now see am on a row

See I dey drop the song back to back

See I dey go all the place wey dem no go

And my gbedu don dey make the girls loco

I thank God say God no be man

Thank God I just stick to the plan oh

Me I no dey fight any man

Say me want money in the bank oh

And my money on my mind

And my mind on my matter

Mind on my matter ehh

24/7 say the boy just dey waka eh

Boys just dey waka eh

I never finish

I never talk the one wey happen for Ojota

Some been think say the boy no go blow

I no only blow oh the Runtown na big boy doro

Anytime wey we match up the place

Runtown and Wizziy everybody kolo

And you already know

From the ghetto to international

I tell you say I never finish

I never tell you one wey happen for Shitta

When the boys tell me say I no go blow

Even Solo tell me say I no go blow

Even Solo tell me say I no go blow

But now I be boss

See I be actor for the film them be boss

See I dey run everything I be doro

Star boy doro

International doro oh eh

Lagos to Kampala

Say na we dey make the place catch fire

London to New York to Kigali

Huh all the ladies just dey look for me

Lagos to Kampala

Say na we dey make the place catch fire

Runtown and Wizziy don't go funny

Oh all the girls just dey fight for me

Thank God say God no be man

Thank God for the money in the bank

Me am just sticking to the plan

Me am just winning every time oh

And my money on my mind

And my mind on my matter

Mind on my matter ehh

24/7 say the boy just dey waka eh

Boys just dey waka eh

Eddy boy just dey waka eh

Eddy boy just dey waka eh

Eddy boy eddy boy just dey waka eh

Eddy boy just dey waka eh

Maleek Barry Runtown Wizziy baby ah

Maleek Barry Runtown Wizziy baby ah

Runtown Wizziy baby ah

Maleek Barry Runtown Wizziy baby ah

Featured in

Similar tracks

Similar artists

DaVido

776 738 fans

Wizkid

871 003 fans

Joeboy

282 511 fans

Asake

43 181 fans

Discography